Get 7gb with just #100 ..........thanks to mtn
MTN 7GB FOR # 100Finally it's here and it works on Java
phone,Blackberry and Android How to get MTN 7GB for just N100
naira this is tested and working, make sure you are on MTN ipulse,
if not dial *406# now, load N100 MTN Card.Then send 219 to
33333..... You will get a replysaying."DEAR Criminal, how u wan
take get 7GBfor N100 Naira, una think say we be fatherChristmas
?!!!!" Nigerians too like awoof...See as you concentrate dey read
am sef.....Let Talk better tin joor
Comments
Post a Comment